New Religion(Explicit)-Olamide&Asake

cover

  如无法下载或有错误,请刷新重试或点此 反馈 给我们

New Religion(Explicit) - Olamide&Asake.mp3

[02:33.00]作词 : Olamide Adedeji/Ahme...
[02:33.00]作词 : Olamide Adedeji/Ahmed Olalade Asake
[02:33.00]作曲 : Olamide Adedeji/Ahmed Olalade Asake
[02:33.00]{Chorus: Asake}
[02:33.00]Olomi wombe o
[02:33.00]Ko de ye koma lobe
[02:33.00]Lifestyle Agba baller
[02:33.00]R.I.P to Pele
[02:33.00]Dribble like Maradona
[02:33.00]Baby malosonta
[02:33.00]Nobody to ta
[02:33.00]Lagos to Minnesota
[02:33.00]No cap
[02:33.00]Nobody wey dey hotter
[02:33.00]I no fit
[02:33.00]No fit do mediocre
[02:33.00]O ri Balenciaga
[02:33.00]I got moves like jagger
[02:33.00]I know jago I know jaga
[02:33.00]No dey follow me dey taka
[02:33.00]New religion eckankar
[02:33.00]Premium be the swagger
[02:33.00]No send no baga
[02:33.00]Nfana ibaga
[02:33.00]It be like say dem dey gather oh
[02:33.00]For my matter oh
[02:33.00]I get the magic
[02:33.00]Abracadabra oh
[02:33.00]{Verse 1: Olamide}
[02:33.00]Wo black face lo ko hard life, I just dey chop life
[02:33.00]No stressing living soft life
[02:33.00]I don’t know how I survive this tour life
[02:33.00]Girls weh want get my baby reach 4/5
[02:33.00]Every word weh de come out of my mouth
[02:33.00]I de monetize am baba I no get energy
[02:33.00]And I can’t really shout and I can’t really mtcheww wo
[02:33.00]Mio shakomo remedy
[02:33.00]Cash money cash Moolah
[02:33.00]Cash in cash out baby why should I
[02:33.00]Catch feelings more than a flight baby cancel am
[02:33.00]E de pain me like blackface and tribunal
[02:33.00]Wo! I too soft like puff puff
[02:33.00]And my bank alert bad, you go mad you go off
[02:33.00]Guy you better wear glove
[02:33.00]Before you touch am
[02:33.00]It dey hot it dey smoke it dey burn
[02:33.00]{Chorus: Asake}
[02:33.00]Olomi wombe o
[02:33.00]Ko de ye koma lobe
[02:33.00]Lifestyle Agba baller
[02:33.00]R.I.P to Pele
[02:33.00]Dribble like Maradona
[02:33.00]Baby malosonta
[02:33.00]Nobody to ta
[02:33.00]Lagos to Minnesota
[02:33.00]No cap
[02:33.00]Nobody weh de hotter
[02:33.00]I no fit
[02:33.00]No fit do mediocre
[02:33.00]O ri Balenciaga
[02:33.00]I got moves like jagger
[02:33.00]I know jago I know jaga
[02:33.00]No dey follow me de taka
[02:33.00]New religion eckankar
[02:33.00]Premium be the swagger
[02:33.00]No send no baga
[02:33.00]Nfana ibaga
[02:33.00]It be like say dem dey gather oh
[02:33.00]For my matter oh
[02:33.00]I get the magic
[02:33.00]Abracadabra oh
[02:33.00]{Verse 2: Olamide}
[02:33.00]Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
[02:33.00]I no get strength to be fair
[02:33.00]No intruding my private affair
[02:33.00]Be you family or my friend
[02:33.00]Oya pause shoti gbo scores
[02:33.00]Nigga of course why you come dey pompous
[02:33.00]Flow so delirious stupendous
[02:33.00]And the opps they envious
[02:33.00]They can’t be us
[02:33.00]I accept say I change me I no be same guy
[02:33.00]I de push P everyday I be game guy
[02:33.00]Only dead fish goes with the flow dead guy
[02:33.00]No de whine me I no de joke omo take time
[02:33.00]Travel all around the globe, obo do oyinbo
[02:33.00]We dey take pictures, we dey strike we dey pose
[02:33.00]My G my ** really fly, too **
[02:33.00]And the girls sniffing on my body like dem dey do coke
展开
广告图片
广告图片
歌曲吧版权投诉 请联系我们 123456@qq.com