[02:50.00]Win Win [02:50.00]They call me Preable, everything i do thet know say i dey able [02:50.00]Son of God i dey shock like electric cable [02:50.00]Because i get Jehova wey they capable [02:50.00]Precious doings you know say i dey [02:50.00]Able, Preable stable [02:50.00]steady humble, Adorable [02:50.00]Speed limit calculatable [02:50.00]I get jehova wey dey unstoppable [02:50.00]My God able. [02:50.00]Just wonna live my life the way it pleases the alpha and Omega [02:50.00]Because na I know say na God they run my race [02:50.00]Na why i dey [02:50.00]Win win win win win win [02:50.00]Oh yeah i win win win win win win [02:50.00]Because Christ won won won won won won [02:50.00]yeah Christ won won won won won won [02:50.00]So ama win win win win win win [02:50.00]ama win win win win win win [02:50.00]because christ won won won won won won [02:50.00]because christ won won won [02:50.00]So many times the try to run me down [02:50.00](They tried to run me down) [02:50.00]But the fire wey i carry just dey burn them down [02:50.00](Fire burn them now) [02:50.00]Holy ghost fire na em burn dem down [02:50.00](Holy ghost fire burn them dem now) [02:50.00]No quenching am unquenchable fire now [02:50.00]Shey you know me now [02:50.00]Enemies dey dey look [02:50.00]Them they jones on me now (Jones on me) [02:50.00]But i no fit fall because i get stamina [02:50.00](God give me strength) [02:50.00]God be my strength always guiding now [02:50.00](good God guiding me now) [02:50.00]Yeah you know me now am on kilometre [02:50.00]No more zero meters [02:50.00]You no fit run my race i dey speedometer [02:50.00]Even filomina no fit read the meters [02:50.00]Far gone no more regular meters [02:50.00]Just wonna live my life the way it pleases the alpha and Omega [02:50.00]Because na I know say na God they run my race [02:50.00]Na why i dey [02:50.00]Win win win win win win (oh yeah i win win) [02:50.00]Oh yeah i win win win win win win [02:50.00]Because Christ won won won won won won [02:50.00]yeah Christ won won won won won won [02:50.00](because Christ won won) [02:50.00]So ama win win win win win win [02:50.00]ama win win win win win win [02:50.00]because christ won won won won won won [02:50.00]because christ won won won [02:50.00]Till infinity i will always be a winner [02:50.00]Because heavenly grace is always running the race with me [02:50.00]Heavenly grace!! (Heavenly grace) [02:50.00]Na so i dey run am for my progress [02:50.00](my progress) [02:50.00]I know ama make am more progress [02:50.00] (I go make am) [02:50.00]I no fit stop now, i nogo rest (i no go stop) [02:50.00]I no fit rest until i win the race (i will make it) [02:50.00]Then i go sing am a winner [02:50.00]Am a winner man (am a winner man) [02:50.00]Am a winner man (am a winner man) [02:50.00]Because christ won won won won won won [02:50.00](Call me a winner man) [02:50.00]Am a winner man (am a winner man) [02:50.00]Am a winner man (am a winner man) [02:50.00](Call me a winner man) [02:50.00]Am a winner man (am a winner man) [02:50.00]Am a winner man (am a winner man)