[02:52.00]Say them don Dey find me [02:52.00]Say dem want to see me now [02:52.00]This one no be whining [02:52.00]Get seven girls wey wan [02:52.00]Lap me yeah yeah [02:52.00]Oshey [02:52.00]One for the road [02:52.00]One for the mood [02:52.00]Ah One for the mula [02:52.00]One for the home [02:52.00]And for the zone [02:52.00]Tell me one for the zone [02:52.00]Say me I don be bad boy [02:52.00](I be bad boy) [02:52.00]Say I don Dey smoke now [02:52.00]Colos, Cana, kpelu Arizona [02:52.00](They feeling the bad boy, the bad boy) [02:52.00]Say me I don be bad boy [02:52.00]Say I don Dey drink now [02:52.00]Martel, baileys, order me tequila [02:52.00](They feeling the bad boy, the bad boy) [02:52.00]Girl ya put it down for me [02:52.00]Whine fi the beat and kill it now for me [02:52.00]Don't let a bad man come carry ya [02:52.00](Come carry ya) [02:52.00]Girl ya put it down for me [02:52.00]Whine fi the beat and kill it now for me [02:52.00]Don't let a bad man come carry ya [02:52.00](Come carry ya) [02:52.00]This shit don't define me [02:52.00]Say na my own peace I Dey find [02:52.00]Say you can never blame me [02:52.00]Stop this shit wey wan ruin me yeah yeah [02:52.00]Walatalai I no go lie you blow my mind [02:52.00]Our stars even begin align [02:52.00]I no go lie baby you fine fine [02:52.00]Say me I don be bad boy [02:52.00](I be bad boy) [02:52.00]Say I don Dey smoke now [02:52.00]Colos, Cana, kpelu Arizona [02:52.00](They feeling the bad boy, the bad boy) [02:52.00]Say me I don be bad boy [02:52.00]Say I don Dey drink now [02:52.00]Martel, baileys, order me tequila [02:52.00](They feeling the bad boy, the bad boy) [02:52.00]Girl ya put it down for me [02:52.00]Whine fi the beat and kill it now for me [02:52.00]Don't let a bad man come carry ya [02:52.00](Come carry ya) [02:52.00]Girl ya put it down for me [02:52.00]Whine fi the beat and kill it now for me [02:52.00]Don't let a bad man come carry ya [02:52.00](Come carry ya) [02:52.00]Walatalai I no go lie you blow my mind [02:52.00]Our stars even begin align [02:52.00]I no go lie baby you fine fine [02:52.00]Walatalai I no go lie you blow my mind [02:52.00]Our stars even begin align [02:52.00]I no go lie baby you fine fine [02:52.00]Girl ya put it down for me [02:52.00]Whine fi the beat and kill it now for me [02:52.00]Don't let a bad man come carry ya [02:52.00](Come carry ya) [02:52.00]Girl ya put it down for me [02:52.00]Whine fi the beat and kill it now for me [02:52.00]Don't let a bad man come carry ya [02:52.00](Come carry ya) [02:52.00]Say me I don be bad boy [02:52.00]Say I don Dey smoke now [02:52.00]Colos, Cana, kpelu Arizona