Gbese-Hyper

cover

  如无法下载或有错误,请刷新重试或点此 反馈 给我们

Gbese - Hyper.mp3

[03:01.00]Lamba[03:01.00]Ibiit mon...
[03:01.00]Lamba
[03:01.00]Ibiit monster
[03:01.00]Ginger Ginger Killa
[03:01.00](Are you feeling funky)
[03:01.00]How many times dem go tell you before you know say na hyper Dey for here (hyper Dey for here) ye eeeh
[03:01.00]I gat one girl from Ghana
[03:01.00]Wey Dey high me like Gbana
[03:01.00]O oh no Susana
[03:01.00]I cannot lose her number
[03:01.00]She Dey cause wahala
[03:01.00]Man no fit stand her drama
[03:01.00]But as e don be you suppose know
[03:01.00]Is about time that you go down low
[03:01.00]I like shorty with back like trailer
[03:01.00]She on point without designer
[03:01.00]Body na made but no be China
[03:01.00]Shorty too fine na GOD design am
[03:01.00]She like a guy wey get ginger
[03:01.00]I give her one she halla killer
[03:01.00]Hold me down no want to leave me
[03:01.00]Oh she gat me singing karashika
[03:01.00]Moti je gbese
[03:01.00]Moti je gbese
[03:01.00]Moti je gbese
[03:01.00]Gbese re o (gbese)
[03:01.00]Gbese re
[03:01.00]A ni moti je gbese
[03:01.00]Moti je gbese
[03:01.00]Won ni pe mo ya werey
[03:01.00]Werey re o (werey)
[03:01.00]Hmm werey re
[03:01.00]I meet her for road she say she going my way
[03:01.00]Hop in the ride and tell me take me away
[03:01.00]She liking my vibe and wanna party tonight
[03:01.00]She wanna sit in my face but I Dey think say na play
[03:01.00]Make a man concentrate
[03:01.00]Make a high priest wan fornicate
[03:01.00]Before I knock knock she don open gate
[03:01.00]Wole wa she gat no time to waste
[03:01.00]Su n mo bi je ka jupa o ye
[03:01.00]Strike your cord like guitar o ye
[03:01.00]Kilo gbe loshe shi tan
[03:01.00]When she make it stand she sit down
[03:01.00]Ye mo ku mo gbe mo daran (daran)
[03:01.00]Omo lo du to yi
[03:01.00]She give me rush rush like Indomie
[03:01.00]Abeg do me small small no go injure me
[03:01.00]I like shorty with back like trailer
[03:01.00]She on point without designer
[03:01.00]Body na made but no be China
[03:01.00]Shorty too fine na GOD design am
[03:01.00]She like a guy wey get ginger
[03:01.00]I give her one she halla killer
[03:01.00]Hold me down no want to leave me
[03:01.00]Oh she gat me singing karashika
[03:01.00]Moti je gbese
[03:01.00]Moti je gbese
[03:01.00]Moti je gbese
[03:01.00]Gbese re o (gbese)
[03:01.00]Gbese re
[03:01.00]A ni moti je gbese
[03:01.00]Moti je gbese
[03:01.00]Won ni pe mo ya werey
[03:01.00]Werey re o (werey)
[03:01.00]Hmm werey re
[03:01.00]Maqai on the mix
[03:01.00]Werey re o (werey)
[03:01.00]Hmm werey re
[03:01.00]A ni moti je gbese
[03:01.00]Moti je gbese
[03:01.00]Won ni pe mo ya werey
[03:01.00]Werey re o
[03:01.00]Werey re
[03:01.00]Monster
[03:01.00]Lamba
展开
广告图片
广告图片
歌曲吧版权投诉 请联系我们 123456@qq.com